One gbege dey shele for Kannywood wey be northern Nigeria feem industry afta comeone man comot few days ago to tok say im na husband of reigning actress Hafsat Ismail Tuge and im no give her ...